Paul
Okoye has released an entirely emotional snippet of his new track ''Call
heaven'' where he addresses his split with his brother Peter. In this little
piece, he expressed that he wishes his
parents were alive to intervene ….. Part lyrics of the song below:
Make somebody please call heaven,
make I
tell my mama say e don happen
oh papa
na that level
wey I
promise you say e no go happen
If to say
una dey for everything wey dey happen today
we no for
misbehave
All man
for the concentrate
Wherever
you are
coz if to
say una dey
for
everything wey dey happen today
E for be
say una for intervene
cos right
now everything na pain
see your
children dey misbehave
See the
fans all of them dey shame
(Tears)fade out
(Tears)fade out
No comments:
Post a Comment